Nana Kwame Bediako dem san know am as Freedom Jacob Caesar or Cheddar[1] he bi Ghanaian businessman. He bi de founder den chairman of Kwarleyz Group wey dey focus on real estate, finance den property management insyd West Africa.[2] Bediako bi de developer for de Wonda World Estate den he san propose Petronia City.[3][4][5] He bi de founder of New Africa Foundation wey dey focus on less fortunate kiddies as dem dey provide medical, nutritional den educational support.[6][7][8][9]
© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search